Placeholder Image

Subtitles section Play video

  • Fia, Fia

  • Dance make i dance

  • Give me love make i love

  • Make no other one above

  • Shawty want a million dollar (shekpe!)

  • Say make i wire, wire

  • Turn me to under cover o, maga o

  • She say all her friends are (friends are)

  • Living lavida loca (l-l-loca)

  • Dey form yemi my lover o, ah

  • Yeh!, you for dey for me (you for dey)

  • When the boy dey hunger, eh

  • I for die for you o, eh

  • But you say "if you no get money, hide your face"

  • I hide my face, make another man pikin run my race

  • I love you no mean say if you say

  • Make i put one hand for fire (fire, fire burn dem)

  • I go put hand for fire o

  • E no mean say if you say

  • Make i put one leg for fire (fire, fire burn dem)

  • I go put leg for fire o

  • Dance make i dance

  • Give me love make i love

  • Make no other one above

  • Dance make i dance

  • Give me love make i love

  • Make no other one above

  • Shukura ki lo ki' osi o, eh

  • Shuku sheka aya shoemaker o

  • Caroline save your drama

  • I don't need it, go dey soap opera o

  • Hola, Hola, Mr Olopa

  • Am not here to cause wahala

  • Hello Diva save your drama

  • You don't need me, in your soap opera

  • Yeh!, you for dey for me (you for dey)

  • When the boy dey hunger, eh

  • I for die for you o, eh

  • But you say "if you no get money, hide your face"

  • I hide my face, make another man pikin run my race

  • I love you no mean say if you say

  • Make i put one hand for fire (fire, fire burn dem)

  • I go put hand for fire o

  • E no mean say if you say

  • Make i put one leg for fire (fire, fire burn dem)

  • I go put leg for fire o

  • Dance make i dance

  • Give me love make i love

  • Make no other one above

  • Dance make i dance

  • Give me love make i love

  • Make no other one above

  • Yeh!, you for dey for me (you for dey)

  • When the boy dey hunger, eh

  • I for die for you o, eh

  • But you say "if you no get money, hide your face"

  • I hide my face, make another man pikin run my race

  • I love you no mean say if you say

  • Make i put one hand for fire (fire, fire burn dem)

  • I go put hand for fire o

  • E no mean say if you say

  • Make i put one leg for fire (fire, fire burn dem)

  • I go put leg for fire o

Fia, Fia

Subtitles and vocabulary

Click the word to look it up Click the word to find further inforamtion about it